album cover
Cool Cool
album cover
Cool Cool은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 8월 20일일에 Earth Kicks에서 발매되었습니다.Abeka Bugatti - EP
Released2021년 8월 20일
라벨Earth Kicks
언어English
BPM125
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Yolo I only got one life
Adey do what i like ebi my life
You dey want slim chick me I want fat
Everybody got en own type
Chaley make you never try control me
When am sad you dey come console me
When you leave my place you dey go spread am
Make you all laugh me
Eno be you you dey pay for my rent
Why you want time my sleep?
Eno be you you dey buy my benz
Why you want time my speed?
Eerr fuck you
You dey want kill my vim i go dodge you
Eno be everybody sef wey go like you
If you don't like me I don't like you too
I’m working for my pay
Hater don’t come my way
I don’t care what you say
Eno be you go make i craze
Are you cool cool
Am cool cool
No fool can take away my cool cool
Am cool cool
Are you cool cool
Yolo I only got one life
I dey do what i like ebi my life
You dey want slim chick me I want fat
Everybody got en own type
Chaley make you never try control me
When am sad you dey come console me
When you leave my place you dey go spread am
Make you all laugh me
Some people like konkonsa
Them dey talk too much oo konkonsa
Oh Joe bra akonta
Wo kasa wo nantia na wuutu saa
When they talk arh don’t mind dem
Online don’t chat them
Some people dey don’t trust them
Don’t waste time don’t fight them
I’m working for my pay
Hater don’t come my way
I don’t care what you say
Eno be you go make i craze
Are you cool cool
Am cool cool
No fool can take away my cool cool
Am cool cool
Are you cool cool
Written by: Bright Addo, Hannah McInerny
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...