album cover
Ikebe
8
World
Ikebe은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 7월 30일일에 Rare Motif, BeatsByOMAR에서 발매되었습니다.Fun - EP
album cover
앨범Fun - EP
발매일2021년 7월 30일
라벨Rare Motif, BeatsByOMAR
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM174

크레딧

작곡 및 작사
Omaremii
Omaremii
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
RasOm
RasOm
프로듀서
Bola Bmh
Bola Bmh
믹싱 엔지니어

가사

Ransom ransom ransom
Ahhhhh
It's Omar ooo
Ikebe super
Sharpee shooter
Kilode how far
Kilogbe madam
If you're busy
See you later
Big bazouka
Make me dizzy
Aunty fusa
When you go down
You make me go down
You take me go ground
Kele so fine
She Dey give whine
She Dey do line
In the night time
For the night time
She dey feel am
I dey give am
She been need am
Sey she want a big man big boss
Sey she want the baller with the big balls
If you want to prove e something
Prove e something quick quick
Ikebe super
Sharpee shooter
Kilode how far
Kilogbe madam
If you're busy
See you later
Big bazouka
Make me dizzy
Aunty fusa
When you go down
You make me go down
You take me go ground
Ahhh
Oh you want a drink
A drink or 2
Abi you wan fagbo
Abi you wan chill
Wetin you wan do
Abeg make we do
Softly softly we do the do
Body dey hot firewood Dey body
The thing is hot
E dey sting for body
E dun dey do me dey do for body
E dun dey do do do do do me baby
Ikebe super
Sharpee shooter
Kilode how far
Kilogbe madam
If you're busy
See you later
Big bazouka
Make me dizzy
Aunty fusa
When you go down
You make me go down
You take me go ground
Ikebe super
Sharpee shooter
Kilode how far
Kilogbe madam
If you're busy
See you later
Big bazouka
Make me dizzy
Aunty fusa
When you go down
You make me go down
You take me go ground
Written by: Omaremi Faleyimu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...