뮤직 비디오

Joshua Adere - Your hand(Acoustic)
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

크레딧

실연 아티스트
Joshua Adere
Joshua Adere
실연자
작곡 및 작사
Joshua Adere
Joshua Adere
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Kizzy Beatz
Kizzy Beatz
프로듀서

가사

Life I dream of I no want make e end for my sleep E go better no be proof I need e something to feel I know say nah turn by turn Allow my turn make e reach ooh God I dey beg ooh Me sef want to turn up ooh No wan miss my dream No wan miss my goal Oluwa Night wey man no sleep No want make e waste go mo gbadurah No be to carry first But this kind progress slow oo ooh I don too grind on a low Nah your hand I Dey If you leave me I go fall without you I no fit to stand If you leave me I'm nothing that's why I no fit to brag I No Dey hurry to make am but I know say my time nah now Baba I leave everything for your hand ooh Make you run am your way
Writer(s): Joshua Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out