가사

I million dollars pere, na Im I dey find o 1 million dollars pere, na em dey my mind o Walahi o, I no go mind o 1 million dollars pere, pere I million dollars pere, na Im I dey find o 1 million dollars pere, na em dey my mind o Walahi o, I no go mind o 1 million dollars pere, pere Make una tell me, where una dey see this money Abeg abeg o, where una dey see this money Make una tell me, where una dey see this money Una dey see this money (money) Make una tell me, where una dey see this money Abeg abeg abeg, where una dey see this money Make una tell me, where una dey see this money Una dey see this money (money, money) I dey call Elon e no dey pick, dem say em go mosque (Musk) Even if na 1 biti or doge, e no go too much I wan change my name from now, make una call me Bezoz My name na Bezoz If I get money I no go spendi, lori Iro Shebi na for canaan land or make I go to Shiloh I dey aim for the peak o, make nobody bring me low I no go follow I million dollars pere, na Im I dey find o 1 million dollars pere, na em dey my mind o Walahi o, I no go mind o 1 million dollars pere, pere Make una tell me, where una dey see this money Abeg abeg o, where una dey see this money Make una tell me, where una dey see this money Una dey see this money (money) Make una tell me, where una dey see this money Abeg abeg abeg, where una dey see this money Make una tell me, where una dey see this money Una dey see this money (money, money)
Writer(s): Chukwudum Umeevuruo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out