album cover
Many Things
260
World
Many Things은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 9월 13일일에 biggie int에서 발매되었습니다.Many Things - Single
album cover
발매일2021년 9월 13일
라벨biggie int
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Biggie Int.
Biggie Int.
실연자
Morrelo
Morrelo
실연자
작곡 및 작사
Buchi Obah Francis Nwamu
Buchi Obah Francis Nwamu
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Morrelo
Morrelo
믹싱 엔지니어

가사

[Verse 1]
Wickid
[Verse 2]
What !!!
Water million Naira
[Verse 3]
Too many real things Dey my chest
After the work I rest
Na only sex compress
Omoh me I no wan stress my self
Me I no wan do contest Abeg
Just wanna leave this life and flex
Every body get mattaz for head ooooo
(Broda make them clear road oh no no)
[Verse 4]
Je je li je je li je je li je je li je je li Omoh me I Dey
My Lane
[Verse 5]
Ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki Kilometer me I burst Dey come
Uuu Na you C C (See see ) kilometer me I burst Dey come
[Verse 6]
Wo wo wo wooo Ye
[Verse 7]
(HOOK). Ah eeh ah ah ah
Don tey wey I Dey see many things
(Don tey wey I Dey see )
Ah eeh I don wise
Don tey wey I Dey see many things
[Verse 8]
See few brothers dem just start street o
Dem don tear eyes yeea
Every love I share with fellas
They don go side yeea
Na everyday I be still thankful to JAH 4 mi lyf yeea
Na only love I get to share to my Girls and my Guys
[Verse 9]
Je je li je je li je je li je je li je je li Omoh me I Dey
My Lane
[Verse 10]
Ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki Kilometer me I burst Dey come
Uuu Na you C C (See see ) kilometer me I burst Dey come
Wo wo wo wooo Ye
[Verse 11]
(HOOK) Ah eeh ah ah ah
Don tey wey I Dey see many things
(Don tey wey I Dey see )
Ah eeh I don wise
Don tey wey I Dey see many things
[Verse 12]
Je je li je je li je je li je je li je je li Oh no
Ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki ki Oh No no no
Je je li je je li Oh no no no OH noo
Ah eeh ah ah ah
Aah ha ha woy steady on a low low oh no no
Written by: Buchi Obah Francis Nwamu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...