album cover
Fade
73
Pop
Fade은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 11월 11일일에 Tayeh에서 발매되었습니다.Some Have Been Here - EP
album cover
발매일2021년 11월 11일
라벨Tayeh
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

크레딧

실연 아티스트
Tayeh
Tayeh
실연자
작곡 및 작사
Adewale Adesina
Adewale Adesina
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Okesanjo Olumide Akindele
Okesanjo Olumide Akindele
프로듀서
Williams Onyekachukwu Onyema
Williams Onyekachukwu Onyema
프로듀서

가사

Sunshine I thought I could count on you at all times to warm my heart
But lately you don dey carry one kind hand wey I no understand
But I no fit waste all this love on this ship that's going down
If gbege wan fall, make e fall (Make e fall)
If mata wan start, I no go run (I no go run)
I've put in my work, no be now
Can we restart? nah nah nah
I see you for Maryland, you hold that girl Mary hand
But I no wan spoil your show oh oh
Mr Casanova
Agege Ramsey Noah
Fade from my space
I see you for Maryland, you hold that girl Mary hand
But I no wan spoil your show o-o-o
Mr Casanova
Agege Ramsey Noah
Fade from my space
Suddenly you don dey reach me boy abeg free my line
Gradually I'm moving past all these lies you told me
Never again
Said I no fit waste all my love on this ship that's going down
(Down, down, down)
(Down, down, down)
This matter don tey, no be now
I see you for town, you don dey cast
I've put in my work, no be now
Can we restart? nah nah nah
I see you for Maryland, you hold that girl Mary hand
No deny
Una two dey walk hand in hand (Oh Mr Casanova)
Mr Casanova, Agege Ramsey Noah
Fade from my Space
(Oh I see you for Maryland), I see you for Maryland (Eh Eh)
You hold that girl Mary hand
But I no wan spoil your show
(I no wan spoil your show)
Mr Casanova, Mr Casanova (Eh Eh)
Agege Ramsey Noah
Fade from my space (space)
Fade
Fade from my space
Fade from my space (fade, fade)
I said, fade from my space (Fade oh oh)
Fade from my space (Fade Fade)
Fade from my space
Fade from my space
Fade from my space
Tayeh ti de
Tayeh ti de, ti de, ti-ti de
Written by: Adewale Adesina
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...