album cover
Correct
11,110
Religious
Correct은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2019년 4월 12일일에 EeZee Conceptz에서 발매되었습니다.The Cross: My Gaze
album cover
발매일2019년 4월 12일
라벨EeZee Conceptz
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

크레딧

가사

Tidaba raba eh
Tidaba raba eh
Tidaba raba eh, oh-oh-oh
Jesus na You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh
In You there is no condemnation
Na You wey be my solution eh-eh
Na You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh-eh
In You there is no condemnation
Na You wey be my solution eh
Oh-oh-oh
For example
See the life of Joseph o
Like play, like play from prisoner to Prime minister
Jesus na why I love You
You dey do Your thing Your own way
You no dey take excuse before You show for matter
What of my sister Esther?
From commoner to Queen o
Na only You fit do this thing wey I dey yarn o
Dem say na man know man o
I tell them say na man know God o
Na You dey give the best connection
You make nobody become somebody
Na You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh-eh
In You there is no condemnation
Na You wey be my solution, oh na-na-na
Jesus na You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh
In You there is no condemnation
Na You wey be my solution eh-eh
Na You wey dey make life correct o (correct o)
Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh)
In You there is no condemnation (condemnation na-na-na)
Na You wey be my solution, oh na-na-na
Na You dey add extra to an ordinary man
You turn e life around to an extra-ordinary life o
You no dey play sekwe-sekwe (sekwe-sekwe o)
Well, anything You talk, You dey do (talk and do)
Dem say na man know man o
I tell them say na man know God
Na You dey give the best connection
You make nobody become somebody o
Na You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh-eh
In You there is no condemnation
Na You wey be my solution, oh na-na-na
Jesus na You wey dey make life correct o
Na You wey be my desire eh
In You there is no condemnation
Na You wey be my solution eh-eh
Na You wey dey make life correct o (correct o)
Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh)
In You there is no condemnation (condemnation na-na-na)
Na You wey be my solution, oh na-na-na
Na You wey dey make life correct o (correct o)
Na You wey be my desire eh-eh (desire eh-eh)
In You there is no condemnation (condemnation na-na-na)
Na You wey be my solution, oh na-na-na
Na you wey dey make life correct o
Na you dey give me joy everyday o
Lord in You there is no condemnation
Ooh-ooh, yeah ai-ai-ai
Iyo-o-o-o-o, ai-ai-ai
Written by: Mercy Chinwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...