가사

Why is everybody just screaming Jeff Jeff Jeff? Like could you all call like people and talk to them, cuz I mean Say make you talk am straight me I no like demo As plenty girls dem dey so you might get jealous But if you want me Then make you yan me I got a lot of love to share for everybody o My baby why me? You got to trust me I give you more than Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Wonti gbo npa Jeffrey Mo gbono feli feli Wonti gbo npa Jeffrey Mo gbono feli feli Shey you go chop kanaku? And when you do make you tell me how your body dey do Me I no dey kaku Say you go come back again based on one or two Say girl this your waist Na wetin make me dey crase I need Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Jara Jara o I give you more than Jara Jara Wonti gbo npa Jeffrey Mo gbono feli feli Wonti gbo npa Jeffrey Mo gbono feli feli Jara o Jara Jara o Jara o Jara Jara o
Writer(s): Jeffrey Okonkwo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out