뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Phyno
Phyno
실연자
작곡 및 작사
chibuzo azubuike
chibuzo azubuike
작곡가

가사

My medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop Nwa m oooo Ada, ada oooo See my medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop So gi ooo Girl I no go let your love pass me oo Baby ooo No go gbalaga you don jazz me oo Emi ooo Baby mee m your one and only ooo Name it and I go do it for you ooo Ahhh the way I love you ima nghotakwa The things wey you give me m makochakwa My medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop Hapu ndi asiri ka ha kuba nu I got you I go dey with you forever My medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop From the first day I meet you Akporo m gi babe m nu Lelebe nwata see person God create nu nu Hmm maka you the queen of my heart I go call you Adaeze m nu Come lay na my bed nu nu No go do you things you go regreti nu nu Yeah, maka na oru kuo na my side Without you m jonesu ba ooo I go dey here for you Maka gi m je kpuo dada m ooo Girl I wan be the one wey go call you ka i brochiba oo You be my medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop See this love e no go dey low-key As I dey you no go dey lonely Should in case na owu sawa gi asa oo Put a call ka mu para gi apa oo Okwa Ima na mu jikwa gi eto onu If it's fine put the blame on me See mistake sokwa n'ije enu ooo Ahh the way I love you I ma nghotakwa The things wey you give me m makochakwa My medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop Hapu ndi asiri ka ha kuba nu I got you I go dey with you forever My medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop Girl I don't wanna go (don't wanna go) Pasa na corner gi oo (na corner gi oo) I ga eme mmadu ekoo (mmadu ekoo) Like water we go de flow (flow, we go de flow) No need to worry oo Asa ebezina ozugo Onye nwelu gi nwelu ezi mmadu oo Come through na ife na-emebi kwe oo See this love e no go dey low-key As I dey you no go dey lonely Should in case na owu sawa gi asa oo Put a call ka mu para gi apa oo Okwa ima na mu jikwa gi eto onu If it's fine put the blame on me See mistake sokwa n'ije enu ooo Ahh the way I love you I ma nghotakwa The things wey you give me m makochakwa My medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop Hapu ndi asiri ka ha kuba nu I got you I go dey with you forever My medicine my paracetamol Nyebe m ya make you no ever stop (Swaps) (Swaps)
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, 1, Chibuzor Nelson Azubuike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out