album cover
Escober
album cover
Escober은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 10월 18일일에 Pablo music worldwide에서 발매되었습니다.Escober - Single
2021년 10월 18일
라벨Pablo music worldwide
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Intro]
DJ Pablo
No other badder viber, oh-ah
What you sayin'?
T.I Blaze oh, oh-oh
Yeah, yeah, ah
[Verse 1]
Oju ti ri many many things oh (One time)
Why I no go take ********* oh?
I just wan forget the past and aim for the bag (What you say-say-sayin'?)
Na only money gimme peace oh
420 lo m'ori mi wu
Oun t'odo ba de, ko sẹni to le tu (Leggo)
Normal normal, I dey Nigeria
I no dey Arizona
[Verse 2]
I've been on pills everyday
Only when ah man no fit feel any pains (One time, say)
I've been on drugs, I no get doctor
Wey fit to heal my pains
Mama mi oh (Mama mi oh-oh)
Your pikin no get choice I dey chop Choko Milo, mo tun mugbo (Say)
I don dey do fraudulent, k'ebi ma pa mi oh
Gbadura fun mi oh-oh
Gbadura fun mi oh-oh
Mi o fẹ mu Chelsea mọ, ki n gba Hennessy lọ
Ki n ma dakẹ t'olowo ba n sọrọ, yeah
[Bridge]
Ayy
Pray for grace
My jiggle
Africa
Number one
Superstar DJ, say
DJ Pablo
[Verse 3]
I've been workin' all night, I've been smokin' ganja
Dem talk say na bad thing, poverty is badder
Dem say make I study, I go school oh
Dem say make I work and struggle oh-oh-ah (One time)
Ayy-ayy, bad energy stay faraway (Leggo)
Na me know the reason I've been smokin' all day
Emi nikan mo le ṣalaye, ayy-ayy, ah
Ayy-ayy, bad energy stay faraway
Na me know the reason I've been smokin' all day
Emi nikan mo le ṣalaye, ayy-ayy (Say)
Agbado to Ojota
Ọmọ, no be lie, I don suffer, ah (Corn City)
Eeyan melo mo fẹ ṣalaye ara mi fun?
Ni mo ṣe hustle louder, ah-ah (That vibe)
[Verse 4]
Ah-ayy, oju ti ri many many things oh (Gimme that vibe)
Why I no go take ******** oh? (What you sayin'?)
I just wan forget the past and aim for the bag
Na only money gimme peace oh (Unusual)
420 lo m'ori mi wu
Ohun t'odo ba de, ko sẹni to le tu (Spiritual)
Normal normal, I dey Nigeria
I no dey Arizona (Let it go)
[Verse 5]
I've been on pills everyday
Only when ah man no fit feel any pains (Let it go-go, go)
I've been on drugs, I no get doctor
Wey fit to heal my pains (They don't know)
Mama mi oh (Mama mi oh-oh)
Your pikin no get choice I dey chop Choko Milo, mo tun mugbo (Say, mo tun mugbo)
I don dey do fraudulent, k'ebi ma pa mi oh
Gbadura fun mi oh-oh
Gbadura fun mi oh-oh (One time)
Mi o fẹ mu Chelsea mọ, ki n gba Hennessy lọ
Ki n ma dakẹ t'olowo ba n sọrọ, yeah
[Outro]
Gimme the vibe now
Gimme the vibe, say
Gimme the, gimme the vibe now
It's Maxigold, the inspirational producer
Superstar DJ
Alaga Corn City
Ayy, one time Africa
Alaga Corn City
Written by: Kehinde opeyemi, TL blaze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...