크레딧

작곡 및 작사
Boluwatife Olanrewaju Olaoye
Boluwatife Olanrewaju Olaoye
작사가 겸 작곡가
Vincent Oluseyi Sybooming
Vincent Oluseyi Sybooming
작사가 겸 작곡가

가사

My sherikoko
Say na Lagos sisi
The way she move her body dey make me to go yeah I don kolo
Oya call me your Mr lover
Let's be more yeah pass the boarders
And anyone wey try to put asunder
Say na thunder
Girl you are the only one
You're the only one
And there can be no one
There can be no one
Say na you I want
You gat other girls dem trip 'n' trip and beefing on you
Mi never cheating on you
Odo i'm better with you
Yeah I'm better with you
With you i gat nothing to loose ehhh yeah yeah
Odo Odo
Your my only Odo ooo
You're the only one I wanna give my loving Odo oo
Odo Odo
Your my only Odo ooo
You're the only one I wanna give my loving Odo oo
Baby make you injure me
Sweet loving no dey kee person yeah!
See no dey kee person yee E
Na dis your back wey dey crazy person
Gone are dose days
Now I don't want to be so lonely
Say mami were u dey
Make you come around do duttywhine slowy
I mayan for your love
Your love oo
There's something about this your body weh
Make me deh gbess for your domot ooo
I mayan for your love
Your love oo
There's something about this your body weh make me deh gbess for your domot ooo
Girl you are the only one
And there can be no one
There can be no one
Say na you I want
You gat other girls dem trip 'n' trip and beefing on you
Mi never cheating on you
Odo i'm better with you
Yeah I'm better with you
With you i gat nothing to loose ehhh yeah yeah
Odo Odo
Your my only Odo ooo
You're the only one I wanna give my loving Odo oo
Odo Odo oooo
You're the only one I wanna yeah Odo ooo
You're the only one I wanna give my loving Odo oo
Written by: Boluwatife Olanrewaju Olaoye, Vincent Oluseyi Sybooming
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...