album cover
Doh
album cover
Doh은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 11월 6일일에 AyamMrYoung에서 발매되었습니다.Doh - Single
2021년 11월 6일
라벨AyamMrYoung
언어English
BPM92
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Dem say
Everything go up e go come down
So as we come up here we dey swallow everything anaconda
Make e no be like sey na we own bad pass for the world ah
Oya make you do ya own make them no look ya face come dey wonder.
Kpos kpos no more we go loss loss
To the good life make we toast toast
No be ahwe own be the worst worst
Kpos kpos no more we go loss loss
To the good life make we toast toast
No be ahwe own be the worst worst.
No tell me doh {2x}
I just want get my doe
Spend & invest my doe
No tell me doh {2x}
I just want get my doe
Make & invest my doe.
Oya relate
We dey work all night & day
No be ahwe own bad passs oh even we go pop the ace
To all my men & girls wey dey \'ustle kpos you go ball some day
Omo just believe sey even you go ball some day
Oya bone all those men wey go say dem go \'ep
Dem go carry ya matter like ah wig for dia \'ed
Dem ready flex you the rabbas for shayo, flex you, but dem no fit to give you to dey ep you
All we get na the Father Father heyyy ya
Sey we go come down never never never.
Kpos kpos no more we go loss loss
To the good life make we toast toast
No be ahwe own be the worst worst
Kpos kpos no more we go loss loss
To the good life make we toast toast
No be ahwe own be the worst worst.
No tell me doh {2x}
I just want get my doe
Spend & invest my doe
No tell me doh {2x}
I just want get my doe
Make & invest my doe.
Written by: Solomon Young
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...