album cover
Fire
54
Afro-Pop
Fire은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 11월 12일일에 Outfront music에서 발매되었습니다.Fire - Single
album cover
발매일2021년 11월 12일
라벨Outfront music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

크레딧

작곡 및 작사
obiajulu okey okafor
obiajulu okey okafor
작사가 겸 작곡가
clement baah
clement baah
작사가 겸 작곡가

가사

Gimme one time
Gimme two times
Gimme one time
Gimme two times
Gimme one time
Gimme two times
Gimme one time ahh eeh
Girl i get ten million dollars alert o
Plenty money already in the bank o
I go buy everything for you if you want o
Lemme be your sugar daddy
Anything to make you happy
To make money no be my problem o
Na how to spend na em be wahala oo
Put that bill on me i go pay o
Cause you alone dey scatter my mind o
Girl your body is on
Fire eeeh
Your body your body eh
Fire ahh eeeh
You know my name be jaybytee
Fire eeeh
Obimo obimo
Fire ahh eeeh
You know my name be jaybytee o
Aaah
Eeeh
Aaah eeeh
Okay now send me your aza
Money no be problem
See i go wire
Hmmm
Baby no wahala
Hmmm
You no dey tire o
Anything you require
See i go make you my odo (odo eeh )
And if i do you wrong sorry eh ( sorry eeh who dem again )
Only you wey i want o ( ele ele )
I go fight for your love o ( ele ele )
I fit to kill for the girl o
Girl your body is on
Fire eeeh
Your body your body eh
Fire ahh eeeh
You know my name be jaybytee
Fire eeeh
Obimo obimo
Fire ahh eeeh
You know my name be jaybytee
Aaah
Eeeh
Aaah eeeh
Say i want to go sample my shot o ( sample my shot o )
What a beautiful lady oh my god o ( ahh oo aahhh )
I go dey your body every time wey you want oo oo
Oya say sisi i know
Body so hot oo ooh
And i will show you
The reason why i love you
Never gonna lie you
You my baby oh oohh
Girl your body is on
Fire eeeh
Your body your body eh
Fire ahh eeeh
You know my name be jaybytee
Fire eeeh
Obimo obimo
Fire ahh eeeh
You know my name be jaybytee
Aaah
Eeeh
Aaah eeeh
Written by: clement baah, obiajulu okey okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...