album cover
Selense
14,386
World
Selense은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2021년 12월 3일일에 Independent에서 발매되었습니다.Selense - Single
album cover
발매일2021년 12월 3일
라벨Independent
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM61

크레딧

실연 아티스트
White Money
White Money
실연자
작곡 및 작사
Hazel Onyeze Onoduenyi
Hazel Onyeze Onoduenyi
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Masterkraft
Masterkraft
프로듀서

가사

Ota mie mie
Ota mie mie
Wake up in the morning
You looking you don't know what to do
The children
Dem are crying
They crying because they gat no oo food o
Mama out there hustling oh
Hustling to put food on the table
This is what i'mma tell you aii
With God everything is able
If God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooo
If God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo
We go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooo
We go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooo
Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo
You see my brother
You see my sister
The life wey you dey living today oo!!
Some people dey suffer
Some people dey hunger
Some people never see food to chop oo
You don waka, you no reach
Hustle you no fit
You come dey sidon dey cry wayo wayo wayo
You don look up to the sky,
Dey ask God why.
All this things dey happen to me
If God dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooo
If God edey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo
We go dey SELENSE
Dey Selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso oooo
We go dey selense, dey selense
Dey sing Hallelu
Dey sing Hallelu
Nso ooo
Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo
Nso oooo
Nso oooo
Nso eh eh
Nso oooo
Written by: Hazel Onyeze Onoduenyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...