album cover
Baseline
album cover
Baseline은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 1월 12일일에 3571631 Records DK에서 발매되었습니다.Baseline - Single
2022년 1월 12일
라벨3571631 Records DK
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Dum dum rum du nom
Dum dum rum dum
Dum dum rum dum
Dum dum rum dum
Yea yea yea yea yea yeaa
Many many things dey run through my mind
Anytime i see you smile
Girl you make me feel alright
Many many girls they wanna have me now (ya)
All my exes wants me back (ya)
But na you i choose for life (ya)
Forget what dem man dem say to you (ya)
Girl you know that you're beautiful (ya)
Many many fine girls in my hood (ya)
But you know say na you i choose(ya)
Forget what dem man dem say to you (ya)
Girl you know that you're beautiful (ya)
Many many fine girls in my hood (ya)
But you know say na you i choose (ya)
From the west side to the baseline (ya)
From the baseline to the west side (ya)
Oh my baby dance to the song wey i do for you (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
From the west side to the baseline (ya)
From the baseline to the west side (ya)
Oh my baby dance to the song wey i do for you (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Shey you know there is nobody but you (ya)
Girl would trust me just like i trust you (ya)
Girl na with you wey i want to settle down (ya)
(Yea)
Some say am crazy some say am a fool (ya)
Girl i no mind if dey call me mumu (ya)
Na you i love so baby calm down (ya)
Forget what dem man dem say to you (ya)
Girl you know that you're beautiful (ya)
Many many fine girls in my hood (ya)
But you know say na you i choose(ya)
Forget what dem man dem say to you (ya)
Girl you know that you're beautiful (ya)
Many many fine girls in my hood (ya)
But you know say na you i choose(ya)
From the west side to the baseline (ya)
From the baseline to the west side (ya)
Oh my baby dance to the song wey i do for you (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
From the west side to the baseline (ya)
From the baseline to the west side (ya)
Oh my baby dance to the song wey i do for you (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Oh na na (ya)
Its your boy Emmyo
One time
Written by: Emmanuel John Omoyakhi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...