album cover
Again
3,402
Afro-Beat
Again은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 2월 11일일에 Indie에서 발매되었습니다.Again - Single
album cover
발매일2022년 2월 11일
라벨Indie
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

크레딧

실연 아티스트
Meeza
Meeza
실연자
작곡 및 작사
Azeem Adumadeyin Toluwalashe
Azeem Adumadeyin Toluwalashe
작곡가

가사

(Funwon)
Chop-chop
Gbalumo again
Chop-chop-chop
Like agbalu-
Girl I dey wish for your body oh
Give you everything you need
Girl I fuck with you heavy
Say dem no reach you any
Omotena, what's the level? Ah
Kilon happen?
Tell me what you've been up to
My mumu never do?
Ayy-ayy
Yayy, ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again oh
Yayy, ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again oh
Again oh, again oh, again oh
Chop you like agbalumo again oh
Again oh, again oh, again oh
Chop you like agbalumo again oh
Body wey dey house arrest oh
Body make me loose my breath oh
Me no fit to ever-ever let go of your Cardiac arrest oh
Olorun maje o, but omoge you are blessed
For my head girl na you be the next
I want more, no dey settle me for less
Stop the doubting forget oh
Ayy-ayy
Yayy, ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again oh
Yayy, ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again oh
Again oh, again oh, again oh
Chop you like agbalumo again oh
Again oh, again oh, again oh
Chop you like agbalumo again oh
(Funwon)
Chop you like agbalumo again oh
Chop-chop
Gbalumo again
Chop-chop-chop
Chop you like agbalumo again oh
Girl I dey wish for your body oh
Give you everything you need
(Funwon)
Written by: Azeem Adumadeyin Toluwalashe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...