album cover
Grace
37
Highlife
Grace은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2019년 1월 1일일에 MayorMike에서 발매되었습니다.Grace - Single
album cover
발매일2019년 1월 1일
라벨MayorMike
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

크레딧

실연 아티스트
MayorMike
MayorMike
실연자
작곡 및 작사
MayorMike
MayorMike
작사가 겸 작곡가

가사

Mayormike Entertainment
Heh heeh
Thank God for Grace
Mayormike nwa mama
Can somebody tell my daddy
Na onu ochi eju wo m
Ngozi onyere m juru m na atu
E dey make me celebrate eh
E dey bless me bless me overdose eh
Come and join me celebrate eh
Baba God don bless me overdose eh
I say e dey make me celebrate eh
E dey bless me bless me overdose eh
Come and join me celebrate eh
Baba God don bless me overdose eh
I remember when I dey hustle
Nobody want to help me
Nobody want to lead me
And my parents anwu go
When I realize that this life is jungle
I decide to double my hustle
Chukwu ebu nye m bundle
Right now I don dey bubble.
So my brother echi di ime
Echi di ime ejima
Onye ma ihe o ga amu
Onye ma Ihe echi ga efote
Never you look down on any one
Never you look down on any man
Pikin wey been dey leak plate
Na him dey later become great
Can somebody tell my daddy
Na onu ochi eju wo m
Ngozi onyere m juru m na atu
E dey make me celebrate eh
E dey bless me bless me overdose eh
Come and join me celebrate eh
Baba God don bless me overdose eh
I say e dey make me celebrate eh
E dey bless me bless me overdose eh
Come and join me celebrate eh
Baba God don bless me overdose eh
When I remember na ndi iro m ekwetego
Them be no know am child of Grace
Their jonsing lifestyle upon my destiny
I feel like shouting chi m goziri m agozi
Ima na Chineke m gozi chara m
Bunye m ego m ji na egoli
Chi m echeta wo m oh
Umu nne m ka anyi ghulia
Ima na Chineke m gozi chara m
Bunye m ego m ji na egoli
Chi m echeta wo anyi oh
Umu nne m ka anyi ghulia
Can somebody tell my daddy
Na onu ochi eju wo m
Ngozi onyere m juru m na atu
E dey make me celebrate eh
E dey bless me bless me overdose eha
Come and join me celebrate eh
Baba God don bless mea overdose eh
I say e dey make me celebrate eh
E dey bless me bless mea overdose eh
Come and join me celebrate eh
Baba God don bless me overdose eh
Ok. Much respect
Evangelist Kelechi Elijah
Oyoyo Jesus
The calamity stopper
My butter I see you
Thank you...
Written by: MayorMike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...