album cover
Oha
album cover
Oha은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 4월 7일일에 MUSIC HOUSE LTD에서 발매되었습니다.Crave - EP
2022년 4월 7일
라벨MUSIC HOUSE LTD
언어English
BPM101
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
I can't stop reading signs
My temperature dey rise
Are we gonʼ fuck tonight
Cos I don off the the light
[Verse 1]
Nyenụ mụ kiss
Nyenụ mụ kiss oh baby
Do me all the thing you wan do before you run away
Eh-eh
Hold me tight, I'm loosing it already
Konji wan to kill man pikin
Make I pour my sorrow away
[Chorus]
Give me oha
Something wey sweet like oha
Mami gimme oha
I want to cool my temper
Yeh e yeh eh
Ọha
Something wey sweet like ọha o
Mami gimme oha
I want to cool my temper
Yeh e yeh eh
[Bridge]
My body dey choke
My body dey choke
[Verse 2]
My body dey choke when you do like millipede
If you gimme chop asa I go finish it
No time to crush, I'm in the rush
And when you take it off preacher man convert
See wetin you cause with your butt and breast
No teasing cos I'm going nuts
Oh uh baby
[Verse 3]
Nyenụ m kiss
Nyenụ m kiss oh baby
Do me all the thing you wan do before you run away
Eh eh
Hold me tight, I'm loosing it already
Konji wan to kill man pikin
Make I pour my sorrow away
[Chorus]
Give me ọha
Something wey sweet like ọha
Mami gimme ọha
I want to cool my temper
Yeh e yeh eh
Oha
Something wey sweet like ọha
Mami gimme ọha
I want to cool my temper
Yeh e yeh eh
[Outro]
Ọha, ololo
Ọha, ololo
Nyenụ m kiss
Nyenụ m kiss oh baby
Do me all the thing you wan do before you run away
Eh, eh, eh, eh
Written by: Chukwuemeka Chike-Ezekpeazu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...