album cover
Musa
100
Afro-Beat
Musa은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 2월 25일일에 Stay Woke Music Group / Nigeriantrain Entertainment에서 발매되었습니다.Musa - Single
album cover
발매일2022년 2월 25일
라벨Stay Woke Music Group / Nigeriantrain Entertainment
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

크레딧

작곡 및 작사
Gbazie Tochukwu David
Gbazie Tochukwu David
작사가 겸 작곡가

가사

Wetin musa never see for gate?
Girl i've been trying all night just to make things right
Buh you no wan come make we relate
If you go turn up gàn we go sort things out
Cause i wan know if we go fit date
So you go stand by me and when i call on you
you go come through girl you won't be late
You go come through girlie won't be late
Can't you see?
When i jump on this one all my **** be turning up
you know them bad ooo
Smoke on dah kush and pass oo oo o
Can't you seeee?
I dey sing i dey rap i dey dance and i jump on an amapiano
To let them know say the boy e bad oo
As sifu on this one mad jam go dey (mad jam go dey)
If abena wan vibe man dem go play now the ladies wan dance gobe
As biggie turn up wetin e say? we go smoke pass out today
Richie j don come aza go dey you know say e be sure plug oweeyyy
So me sing (elelele elelele)
Abena hear me sing (olololo olololo)
So me sinngg (elelele elelele)
All i wanna do is sing (olololo olololo)

Written by: Gbazie Tochukwu David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...