Mr Eazi의 상위 곡
유사한 곡
크레딧
실연 아티스트
Mr Eazi
실연자
작곡 및 작사
Samuel Adu Frimpong
작곡가
Ayodele Basil
작곡가
Oluwatosin Oluwole Ajibade
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Del B
프로듀서
가사
It's Del B on the beat
Zaga zaga
See your settle ebi shabba
Shabba, raba
(It's your boy eazi) aha
Zaga, zaga
See your settle ebi shabba
Awuraba shabba take it
Night time i waje up in the morning abi jungle ooo, jungle ooo ehe
Baby, play me music make we jump oo, jump ooo ehe
Ebe your body bi the place wey a dey won go, won go aha
Ano go keep it on the down low
Baby na fire, baby na, baby na
My baby dey wire, baby na, baby na
Baby na fire, baby na, o baby na
My baby dey wire aaa, o baby na, baby na
Tonight, I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Toobo m'ame, saa na wopε
Baby gimme food make a chop oh
Tonight, I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Toobo m'ame saa na wopε
Baby gimme food make a talk to you
Aye, Abena ama me tilapia εkכm de me, ehe
Yεnkכ yεnkכ
Abena ama me tilapia εkכm de me oh
AMG baby, bכ me din ma me
MDK, swag poof!
(Zaga dat)
Odo you be one in a pretty mili
One in a billion
Something dey smell fishy, aquarium
Ebe like you dey try surprise but a catch you already
Abeg your tilapia feature me see you for call me
Baby me nyε wizkid, nanso no tease me
On your knees you for beg u must to please me
Dem figure say wanna love never go dey last
Nanso hwε yεn bεkכ tככ life is easy
Baby na fire aaa
Baby na, baby na
My baby dey wire aaa
My baby na, baby na
Baby na fire aaa
Baby na, oh baby na
My baby dey wire aaa
Oh abena, abena
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Toobo mame, saa na wopε
Baby gimme food make a chop oh
Tonight I be hungry man
Baby gimme food make a chop oh
Toobo mame saa na wopε
Baby gimme food make I talk to you
Zaga zaga
See your settle ebi shabba
Shabba, raba
Zaga, zaga
See your settle ebi shabba
Awuraba shabba
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Ayodele Basil
Lyrics powered by www.musixmatch.com