album cover
Flex
125
Afro-Pop
Flex은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 4월 17일일에 ATM records에서 발매되었습니다.Flex - Single
album cover
발매일2022년 4월 17일
라벨ATM records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

크레딧

작곡 및 작사
Izunobi Johnbosco Chibuike
Izunobi Johnbosco Chibuike
작사가 겸 작곡가

가사

I just want to flex
I just want my cheque
Nobody go fit to stop wetin God don dey set
I just want a Benz
Make I no dey trek
Make I no go out my hand for anything wey be stress
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I no want wahala (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no like trouble woah woah
I no like wahala aah (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no want trouble (oh no no)
If you no dey talk about money abeg free me ooh
Make I no go out my hand for wetin go eat me ooh
Wahala no dey finish no mean say e go reach me oh
Brother take it easy make you no go wound me ooh
When I dey with my guys
Oppression go start
We just chill and converse
Make we puff and forget
No dull my vibe (no dull my vibe)
Just give me the cash (just give me)
I go pull up forget
With my guys we go connect
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I no want wahala (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no like trouble woah woah
I no like wahala aah (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no want trouble (oh no no)
Written by: Izunobi Johnbosco Chibuike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...