album cover
Parampe
5,069
Afro-Beat
Parampe은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2022년 6월 9일일에 B.A.H.D Guys Entertainment Limited에서 발매되었습니다.B A H D
album cover
앨범B A H D
발매일2022년 6월 9일
라벨B.A.H.D Guys Entertainment Limited
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM101

크레딧

실연 아티스트
Folarinde Falana
Folarinde Falana
리드 보컬
Victor Kpoudosu
Victor Kpoudosu
백그라운드 보컬
Funmi Arewa
Funmi Arewa
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Folarinde Falana
Folarinde Falana
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
프로듀서

가사

[Verse 1]
Shebi na person wey no dey look road dey fall down pere
Asa penpele
Asa penpele
Shebi na person wey don give up
Wey don fuck up pere
Asa penpele
Asa penpele
[PreChorus]
I give you proper condition no dey form
No dey form
And if dem want to confuse me I give dem puzzle
Give dem puzzle
As I be master for game no be muscle
No be muscle ohh, eh-eh
E no get the kele wey I talk to wey she no go follow
[Chorus]
Parampe-- oh
Para re rah
Dem dey blow me parampe ohh
Rah re rah
Parampe-- oh
Para re rah-rah-rah-rah
Dem dey blow me parampe ohh
Rah rah re rah
Parampe-- oh
Para re rah
She dey blow me parampe-- oh
Rah re rah
Parampe-- oh
Para re rah-rah-rah-rah
Dem dey blow me parampe ohh
Rah rah re rah
[Verse 2]
Monkey never dull whenever e don see banana to chop chop
Kí n'ọ́n wá ń sọ?
ìsọkúsọ no dey bring result
No try me omo you go test and test you no fit reach my side
You no go fit reach my side
Kí n'ọ́n wá ń sọ? kí l'o tún sọ? No dey waste my time
[PreChorus]
I give you proper condition no dey form
No dey form
And if dem want to confuse me I give dem puzzle
Give dem puzzle
As I be master for game no be muscle
No be muscle ohh, eh-eh
E no get the kele wey I talk to
Wey she no go follow
[Chorus]
Parampe-- oh
Para re rah
Dem dey blow me parampe ohh
Rah re rah
Parampe-- oh
Para re rah-rah-rah-rah
Dem dey blow me parampe ohh
Rah rah re rah
Parampe-- oh
Para re rah
She dey blow me parampe-- oh
Rah re rah
Parampe-- oh
Para re rah-rah-rah-rah
Dem dey blow me parampe ohh
Rah rah re rah
Parampe
[Outro]
Para re rah
Rah re rah
Para re rah-rah-rah-rah
Written by: Folarinde Falana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...