뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Omah Lay
Omah Lay
보컬
BGRZ
BGRZ
프로그래밍
작곡 및 작사
Kevin Mike Gbaguidi
Kevin Mike Gbaguidi
송라이터
Kyle Jack Flamigni Monkman
Kyle Jack Flamigni Monkman
송라이터
Stanley Omah Didia
Stanley Omah Didia
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Demitrius Lewis II
Demitrius Lewis II
어시스턴트 마스터링 엔지니어
Jessica Wong
Jessica Wong
어시스턴트 믹싱 엔지니어
Nicolas De Porcel
Nicolas De Porcel
마스터링 엔지니어
Preston "Prizzie" Reid
Preston "Prizzie" Reid
믹싱 엔지니어
BGRZ
BGRZ
프로듀서

가사

(BGRZ, this is a banger) How do you love like that? Your eyes no dey dry water Today, I dey on this one Tomorrow, that one If it wasn't for you Wetin a boy for do? In all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, oh My Rizla When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh My day one From way back, you dey there You no give up When I don backslide in my passions, and in my prayers When I no get occupation Only you see my potentials I don't even keep up with my family Barely even post my picture on Insta' Cannot deny that I got issues, sadly But you dey for me today You dey tomorrow Munagi, e go be forever All the things you wish for me, I wish for you Me and you together, forever In all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, oh My rizla When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh My day one From way back, you dey there You no give up
Writer(s): Stanley Didia, Kevin Gbaguidi, Kyle Flamigni Monkman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out