가사

Dorime dorime eh Superman with no kryptonite Ready to flex tonight Spending kudi in this place tonight I dey vex tonight Short fine boy den go kolombi Houston girls den go shake bodi DC guys den go spray money De party go dey happen for NYC Dorime dorime eh Dorime dorime eh And you know da drinks are coming Shutting down this place we balling Fine kele full de place no dulling Party no dey end till de early morning Awade capa kinikorni Uwade capa kinikorni Dorime dorime eh Dorime dorime eh Na so de gelli carry mi into the corner She sey she wanna zu Le zu no undacover Lion wey never enter zoo, pouncing upon her Na for this club we go dey do mapona pona And I've been scoring goals no maradona R.I.P to you if you a hater Cuz I'm the greatest in this game Iz no debate am Pitching my sounds to street Make you go cop am Short fine boy den go kolombi Houston girls den go shake bodi Dc guys den go spray money De party go dey happen for NYC Dorime dorime eh Dorime dorime eh And you know da drinks are coming Shutting down this place we balling Fine kele full de place no dulling Party no dey end till de early morning Awade capa kinikorni Uwade capa kinikorni Dorime Dorime Eh Dorime Dorime Eh
Writer(s): Duncan Onyemuwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out