유사한 곡
크레딧
실연 아티스트
Brymo
실연자
작곡 및 작사
Olawale Olofo'ro
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Bigfootinyourface
프로듀서
가사
She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perched
Okay, okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay, okay
You no dey taught well, oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today, today the cup, e don full
Throw away, the tools dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch dey dem plentu
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain e still fresh between her legs
Okay, okay
He dey talk mumble jumble, oga ó (oga o)
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full
Eh, mm, mm, no, no
She no shoot am again, she drop the pistol na
She just comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him ears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass, phew
Dey bleed, him ears don go
Oga Kuku dey hear word
Writer(s): Olawale Ibrahim Ashimi
Lyrics powered by www.musixmatch.com