album cover
Composure
album cover
Composure은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 7월 1일일에 Moodswings Incorporated에서 발매되었습니다.Composure - Single
2022년 7월 1일
라벨Moodswings Incorporated
언어English
BPM187
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

First time wey I jam my omotena
She know say me ah real thug bad man sinner
Me I no dey pass strain talk more killa
Finesse all my haters they can’t see man
Omo boy don tey
Since when we dey drag one Chicago
Me I just dey paint my Picasso
Na why dem dey
I still dey keep my eyes on my baby girl
Anytime you dey around me my head just dey swell
Anytime we dey together everything dey jell
This kind of loving just dey make my head tear
Riding for me I know omoge no go share
Me I no be player I don tey for the bench
I don retire i say na beg I dey beg
After all the good love she dey ask me do you care?
 
Composure composure
Oh baby girl yuh whine like controlla
I like the way you keep your body on motion
You gat me seeking for your love and attention
You go here I hold you
You say I’m clingy girl I already told ya
Your body costly I’m in debt yea I know that
I wanna make sure nobody can do you
Written by: Jesse Smith
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...