album cover
MATTER
526
Afro-Beat
MATTER은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2022년 7월 7일일에 wize movement에서 발매되었습니다.MATTER - Single
album cover
발매일2022년 7월 7일
라벨wize movement
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM96

크레딧

작곡 및 작사
mezafi akintunde Agbi
mezafi akintunde Agbi
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
D-Main
D-Main
프로듀서
Kenny Wonder
Kenny Wonder
공동 프로듀서

가사

Shebi na door to door
Omo na mob to mob
Tell dem is gun to gun
You be don the don
We going dusk till Dawn
We no come here for fun
Awon alakonrin
Awon Elenu meji
Soro soke kin gbor
The devil on my phone
Awon olofofooo
Na who taught the jew
To be wise
Na who taught the man
To survive
Tell the devil ahuzubiliahi
Shey na apple come make
You be wise
Cos after the fasting and praying
Baba je ki ori won kpe
Emimimo so kale ko gbe
Everything that ese
Can not gbe
Who saw the thief
Through the night
Omo the matter dey
Jakande
Na who you be
In the first place
Who taught you how
To be wise
The matter dey
That one dey
We don dey pray
Omo we don dey wait
Many Many things
Don't seem right
Won ti bere
Na wetin dey
Many many things
Have been left
Won ti fun le
Fun yetunde
How does it feels to be right
That one dey
The matter dey
We don dey wait
Omo we don dey pray ooo
Ema lor sosokunso
Si omo lor omo ooo
Shey bibeli ti sokpe
Bibeli ee ti sokpe
Bibeli mi ti sokpe
Ema lor sosokunso
Si omo lor omo ooo
Shey bibeli ti sokpe
Bibeli ee ti sokpe
Bibeli mi ti sokpe
Who saw the thief
Through the night
Omo the matter dey
Jakande
Na who you be
In the first place
Who taught you how
To be wise
The matter dey
That one dey
We don dey pray
Omo we don dey wait
Many Many things
Don't seem right
Won ti bere
Na wetin dey
Many many things
Have been left
Won ti fun le
Fun yetunde
How does it feels to be right
That one dey
The matter dey
We don dey wait
Omo we don dey pray ooo
Written by: mezafi akintunde Agbi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...