album cover
Pvc
album cover
Pvc은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 6월 20일일에 Dripill에서 발매되었습니다.Pvc - Single
2022년 6월 20일
라벨Dripill
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

(Wake up Nigeria)
(TWXNNYK Hunnid made the beat)
(Let's go! Drip!)
Abi you don get your PVC (eh!)
Abi you don get your PVC (eh!)
If you like vote APC (no!)
If you like vote PDP (no!)
Me I go vote LP (Peter Obi)
Abi you don get your PVC (eh!)
Abi you don get your PVC (eh!)
If you like vote APC (no!)
If you like vote PDP (no!)
Me I go vote LP (Peter Obi)
Take note
No matter dem quote
Don't sell your vote
They came to demote
Not to devote
Or to promote the economy they took an oath for (oath for)
Don't be a goat
Or else e go choke your throat (ehkkr!)
I read an article
About Atiku
He go bring privatization
He even fit sell the nation
Vote young men
Not an old man (old man)
Like Jagaban
Wey dey carry money in a bullion van (wey dey carry money in a bullion van)
Peter Obi the man of proven excellence
It's not a matter of violence
Vote Peter Obi if you get sense (get sense)
If you wanna know the essence (essence)
What he did in Anambra is an evidence (evidence)
The universe gave him to us as an art of providence (providence)
(I'll not allow you to... Hey help me! Help me! Help me! Help me! Help me! Help me! Help me! He dey carry me go where I no know o. Help me! comot for road o!)
(Let's go!)
Aboki you don get your PVC (eh!)
Ogbeni you don get your PVC (eh!)
Enyia you don get your PVC (eh!)
Ikpa you don get your PVC (eh!)
Emcee you don get your PVC (eh!)
Alaye off ya PC
I know you always dey on AC
But make you got get ya PVC (let's go!)
E go help stop embarrassments from EFCC (EFCC)
Abi you don get your PVC (eh!)
Abi you don get your PVC (eh!)
If you like vote APC (no!)
If you like vote PDP (no!)
Me I go vote LP (Peter Obi)
Abi you don get your PVC (eh!)
Abi you don get your PVC (eh!)
If you like vote APC (no!)
If you like vote PDP (no!)
Me I go vote LP (Peter Obi)
(Vote Peter Obi for president!)
Written by: Chizitere Anaedum Dripill
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...