뮤직 비디오

제공

크레딧

실연 아티스트
King Promise
King Promise
보컬
Gregory Promise
Gregory Promise
리드 보컬
Irving Adjei
Irving Adjei
리드 보컬
M.O.G Beatz
M.O.G Beatz
프로그래밍
Wez Clarke
Wez Clarke
프로그래밍
작곡 및 작사
King Promise
King Promise
송라이터
Irving Adjei
Irving Adjei
송라이터
John Kwesi Dosunmu-Mensah
John Kwesi Dosunmu-Mensah
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
M.O.G Beatz
M.O.G Beatz
프로듀서
Wez Clarke
Wez Clarke
믹싱 엔지니어
Stuart Hawkes
Stuart Hawkes
마스터링 엔지니어

가사

Hmm, oh-woah, ayy Ah-ah-hh, yeah If e no be money, no call me (woah) If it ain't about the money, don't call me (hmm-mm) If e no be money, no call me But, if it is ring ring, make you ring my line Hey, they said "I changed" Uhn-ayy, 'cause I dey my line Take the bad energy comot my face (Take the bad energy comot my face) Dem vex, they said "I change" Them dey expect say I go be the same boy Why e dey pain you say I no dey need you no more? The matter be say If e no be money, no call mе (ayy-ayy) If it ain't about the money, don't call me If e no be money, no call me But, if it is ring ring, make you ring my line If e no be money, no call me (ayy-ayy) If it ain't about the money, don't call me If e no be money, no call me But, if it is ring ring, make ring my line Hey, they said "I changed" Uhn-ayy, 'cause I dey my line Take the bad energy comot my face (Take the bad energy comot my face) Dem vex, they said "I change" Them dey expect say I go be the same boy Uh-na, na-na, ayy-yeah Me, I dey move, just dey waka I just dey face my front and my matter Inkwe moko sane bii, me, I no dey bother Water my dreams 'cause say One day, one day, I dey go grow big Nyame nkoaa ne m'agyenkwa I gat big dreams, no dey play, no dey scatter DMX ke, loyalty before the money That be how we dey live, yeah If you know me, you know say I be real Money makes some changes but money didn't change me (no-no, no) No dey fear, no dey make nothin' dey shake me Oh-na, na-na I get big dreams oh I dey do am for my people oh, yeah-yeah (yeah-yeah) My people, dem depend on me oh (my people, dem depend on me oh) I no fit give up on my people oh Oh-na, na-na Hey, they said "I changed" Uhn-ayy, 'cause I dey my line (wooh) Take the bad energy comot my face (Take the bad energy comot my face) Dem vex, they said "I change" (wooh-ooh, yeah) Them dey expect say I go be the same boy (wooh-oh) Uh-na, na-na, yeah Uh-na, na-na, ayy-ayy-yeah, boy They say they wanna tame me in there, labeled me a rebel Motivate myself in the mirror, tryin' on my necklace Put this mortgage on my chest 'cause (chest 'cause), it could have been a sentence (sentence) Put this mortgage on my kettle (kettle), could be cookin' in a kettle (kettle) Got this cute one and she got freckle (freckle) Sexy bitches hit me up, I ain't replyin' to their messages It's better with a city view, everythin' expensive (everythin' expensive) Fresher than a cereal, can't contaminate my beverage (contaminate my beverage) Rely on people, never (rely on people, never) They had me in my cell, feelin' sentimental, uh (feelin' sentimental, uh) Out of sight, out of mind, their wasn't expectin' us (us) Minutes later, come home and let me level up (level up) Niggas turn treacherous (treacherous), now, they upset with us (upset with us) Music and road, it's had to keep them both seperate, uh All the time I couldn't hit that laver I had to hit the strip with pebbles If e no be money, no call mе (ayy-ayy) If it ain't about the money, don't call me If e no be money, no call me But, if it is ring ring, make you ring my line If e no be money, no call me (ayy-ayy) If it ain't about the money, don't call me If e no be money, no call me But, if it is ring ring, make ring my line (rrraa) (Hey, they said "I changed") (Uhn-ayy, 'cause I dey my line) (Take the bad energy comot my face)
Writer(s): Irving Adjei, Gregory Newman, John Dosunmu Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out