가사

(Banga) Wo ohhh (ree) Santorini I take you go (reward) Or Shey na paris you like to go Just to show say I love you so Sound boy fi dig yal dem ohh All your friends don talk say (say) Make you leave me comot Your papa don vex for you (ah-ah) But you no gree comot ohh I no go lie to you I never meet your type before Ma hustle kpa for you Tim ba ti blow I'll take you on tour I want to make you happy I want to make you smile my love Want to give you everything (everything my love) Fly you out the country (ma fooh) Make I take you round the world Olo mi sha don't worry Yeah I'll take you faraway oh Faraway oh, faraway oh Faraway away (faraway away) I'll take you faraway oh Faraway oh, faraway oh Faraway away (I'll make them go away) Dem don gimme warning (warning) Won so ti won ni (won ni) Time way my hustle go pay I'll show them the money (money) O n dun won gan ni Say you Dey for me Dem wan try to ya wa ohh Apeere lo fi ponmi Ponmi oh oh I want to make you happy (aaaaaaah) I want to make you smile my love I want to give you everything (everything my love) Fly you out the country (ma fooh) (aaaaaaaah) Make I take you round the world Olo mi sha don't worry (my dear) I'll take you faraway oh Faraway oh, faraway oh Faraway away (faraway away) (ah ahaha) I'll take you faraway oh Faraway oh, faraway oh Faraway away (I'll make them go away) I want to make you happy (aha) I want to make you smile my love (oh yeah) Want to give you everything (everything my love) I no go lie for you (ma fooh) I never meet your type before (oh ah ahah) Want to give every (reward) Sound boy fi dig yal dem I'll take you faraway oh Faraway oh, faraway oh Faraway away (faraway away) I'll take you faraway oh Faraway oh, faraway Oh Faraway away (faraway away) (banga) Santorini I take you go Or Shey na paris you like to go Just to show say I love you so I love you so (ahh love you so ohh) Santorini I take you go (oloun olo) Or Shey na paris you like to go Fuuuuuu funwon...
Writer(s): Samuel Idowu Oluwadarasimi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out