album cover
Time
8
Afro-Beat
Time은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 7월 15일일에 Hydraulix Music에서 발매되었습니다.The Oracle - EP
album cover
발매일2022년 7월 15일
라벨Hydraulix Music
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM104

크레딧

실연 아티스트
Chris Fonye
Chris Fonye
건반
OOSHA
OOSHA
리드 보컬
작곡 및 작사
Habeeb A. Adegoke
Habeeb A. Adegoke
작곡가
Chris Fonye
Chris Fonye
편곡자
프로덕션 및 엔지니어링
Chris Fonye
Chris Fonye
마스터링 엔지니어

가사

Yeah
Don't get so
High off your supply man level up
Wake up
Tori koselomi bi bi biwo
You no common like sense
Still I keep on moving
Can't take no L I'm winning (no)
You Gat nothing to prove oh
Just use your sense while you choosing yeah
Like the breeze in the night it gets cold (breezin yeah)
Like the seasons your time must come (yeah yeah)
Agbalumo Dey come for ein time
Corn Dey come for ein time
And Naso you go shine for your time too ehn
I love my life the way e Dey
Ashiri abo aje
Ashiri abo akoba adaba olorun majari
So mi pray oh yeah
For you wen de still hope
So mi pray oh Yeah
And for you wen no get hope oh
Still e Dey Incase you need some
Don't flinch or you go lose some hmm
I been waiting for the day we go vibe
Wit mi man dem wey know wassop
And di gal dem wey Dey high
Better days ahead still
Time go tell we who Dey lie
Everything gon be alright
Jah know alright
Old soldier no Dey die
Actor no Dey die for film
Time go tell who dey lie ooh
I believe say e go seti o
Anything you put your mind to e go seti o
Hmm e go seti o eye go geti o
Can't forgeti oo
Hmmm e go seti o come correct
Life for seti o
Fly like a jet want to bet? (I nor dey jaya)
Jeka bet we go give dem direct
Dem go know say eye red o hmm
Yeah
Like the breeze in the night it gets cold (breezin yeah)
Like the seasons your time must come (yeah yeah)
Agbalumo dey come for ein time
Corn dey come for ein time
And naso you go shine for your time too (yeah)
Gbogbo jake jado koni jasasan
Anipe gbogbo jake jado yeh yeh
Ani Gbogbo jake jado koni jasasan
Nipe gbogbo jake jado yeah
Yeah
Like the breeze in the night it gets cold
Like the seasons your time must come
Agbalumo dey come for ein time
Corn dey come for ein time
And naso you go shine for your time too
Written by: Habeeb A. Adegoke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...