album cover
Confidence
618
Christian & Gospel
Confidence은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 10월 9일일에 Ark Religion에서 발매되었습니다.Confidence - Single
album cover
발매일2020년 10월 9일
라벨Ark Religion
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Ema
Ema
실연자
작곡 및 작사
Emandiong Favour Esu
Emandiong Favour Esu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Emmanuel "Manuel The Creator" John
Emmanuel "Manuel The Creator" John
엔지니어, 프로듀서

가사

You come deliver sinner like me
And you call me “special pikin”
Lord e plenty wetin you hand do for me
You Dey give me confidence, gimmie confidence
I’m a proper result of your grace
Cause you use your love commot my mistakes
Lord e plenty wetin your hand do for me
You Dey give me confidence, gimmie confidence
So I give you my life, and everything I have is yours
You no go use me catch cruise
I give you my world, you are my all in all
You no go use me catch cruise
Cause you give perfect love yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love yeah yeah
Perfect love
I no believe say na me wey you use
When I reason, I still Dey confuse
Cause if na person, them no go love me
The way that you do
No go do the things that you do
You Dey give me confidence
Na me the evidence
Say na anybody you like you use
You be general; you pick, you choose
You Dey give me confidence
Na me be the evidence oh oh
Say na anybody you like you use
You be general; you pick, you choose
So I give you my life, and everything I have is yours
You no go use me catch cruise
I give you my world, you are my all in all
You no go use me catch cruise
Cause you give perfect love yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love, yeah yeah
Perfect love
You give perfect love yeah yeah
Perfect love
This your love, e no get sorrow
This your love, e no dey die
Cause I know you know tomorrow
Me I no go ever cry
Written by: Emandiong Favour Esu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...