album cover
Zero Support
1,890
Pop
Zero Support은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 7월 31일일에 Xclinton에서 발매되었습니다.Zero Support - Single
album cover
발매일2022년 7월 31일
라벨Xclinton
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM93

크레딧

실연 아티스트
Xclinton
Xclinton
실연자
작곡 및 작사
Xclinton
Xclinton
작사가 겸 작곡가

가사

Ye ye ye ye
No no no no
Hmm hmmm
Pretty Boy
Listen my brother man o brotherman
Only God can take me to top
And not any man
I believe in God
It doesn’t mean say I no go dey work
Amma struggle till I get what I want
I must make it to the top
I dey reason say
if I no make money wetin I gain
I remember say
To make this money is just by his grace
They say pretty Boy Fire
Give dem higher
Keep pushing man
make you no go tire
Cause you gat talent
Make e no go flop o
Make you no relent o
Make you no give up o
Many many people wan advice me
Hnmm Hmm
Dey wan dey advice me
Ohh ohh
Them no wan support me
Many many people wan advice me
Hnmm Hmm
Dey wan dey advice me
Ohh ohh
Them no wan support me
I don’t need Advice from no one
All I need right now is some love
If you no go love o Go away
I don’t wanna see you no more
Away from me
Away Away from me
Away from me
Me I need a brother
From another mother
Brother wey go care
Anytime e see me bother
Brother wey no fear
Anytime e gat me covered
Gat me cover
You see My Kind
Am fearing mankind
They can never help o
When the man down
They can only love you wen you get many Coin
This is not the kind of brother me i want now
Ohhh
Many many people wan advice me
Hnmm Hmm
Dey wan dey advice me
Ohh ohh
Them no wan support me
Many many people wan advice me
Hnmm Hmm
Dey wan dey advice me
Ohh ohh
Them no wan support me
I don’t need Advice from no one
All I need right now is some love
If you no go love me Go away
I don’t wanna see you no more
Away from me
Away Away from me
Away from me
Written by: Okafor Clinton
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...