album cover
Obrigado
1,512
Afro-Beat
Obrigado은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 8월 1일일에 Hero Nation에서 발매되었습니다.Obrigado - Single
album cover
발매일2022년 8월 1일
라벨Hero Nation
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM197

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

I thank God, my friends, my family, my fans and to my foes to yh
This love
This love wey you dey show me
Dey do me like say dem don sabi me
Some say I dey do music like a professional
Say I dey tension their papa
Amo ko n se jo mi na
Say I dey shine like star wey I be
Say no to bad energy
This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
No be me no be me
Abi who I wan talk say be
When I no talk say me I too sabi
So we thank the lord
Stack the money up
Put it in the money bag o
We dey waka no bullet proof
And we no need no bodyguard o
Say obrigado obrigado obriga obrigado
Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
So we thank the lord
Stack the money up
Put it in the money bag o
We dey waka no bullet proof
And we no need no bodyguard o
Say obrigado obrigado obriga obrigado
Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
My last conversation with baba
Make him save me from sapa
All of them boys like kpoli sapa yi tife sapamilori
So him let me know say my boy
I dey on top your matter ma foya
Ara si por to mada
Say I dey shine like star wey I be
Say no to bad energy
This kain lifestyle make them wanna be like me but koledabi
No be me, no be me
Ahbi who I wan talk say I be
When I no talk say me I too sabi
So we thank the lord
Stack the money up
Put it in the money bag o
We dey waka no bullet proof
And we no need no bodyguard o
Say obrigado obrigado obriga obrigado
Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
So we thank the lord
Stack the money up
Put it in the money bag o
We dey waka no bullet proof
And we no need no bodyguard o
Say obrigado obrigado obriga obrigado
Who I for dey show my gratitude to tell me if e no be God o
Written by: Temilade Adekoya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...