가사

Have got alot of girls on my dm Some dey for lekki some dey abj I don dey confuse na who to call Cos girls yapa girls kpo oh Folake come and give shito Wey dey make man nor dey think straight Cos me I wanna nkalakunapka I wanna take you for a cruise ah ah Girl me I wanna have some fun tonight Oh oh oh oh ohh Me I wanna I wanna ah I Wanna have some fun tonight Girl me I wanna have some fun tonight Oh oh oh oh oh oh Me I wanna I wanna ah I Wanna have some fun tonight Folake cool down agh She say she want amala with ewedu agh And me I getti banga wey go make you sweat Oya sa re wa gba ah ha Ah ah Kilo ba fe ko so funmi Baby tell me wetin I nor do o I want to have to have some fun for the night o Abeg nor come kill my vibes o Ah aye ah ah Girl me I wanna have some fun tonight Oh oh oh oh oh oh Me I wanna I wanna ah I Wanna have some fun tonight Girl me I want to have some fun tonight Oh oh oh oh oh Me I wanna me I wanna ah I Wanna have some fun tonight Ah ah Kilo de faaji o After all the money Make I spend on you Now you wan dey tell me Make I cool down oh Me I nor get patience For this night oh Oh now Tonight We gon party Gimme body Oh love Oh now ah Cos me I wanna have some fun tonight Ah aye ah ah Ah aye ah ah Girl me I wanna have some fun tonight Oh oh oh oh oh oh Me I wanna I wanna ah I Wanna have some fun tonight Girl me I want to have some fun tonight Oh oh oh oh oh Me I wanna me I wanna ah I Wanna have some fun tonight
Writer(s): Omere Stanley Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out