album cover
Fokus
album cover
Fokus은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 1월 28일일에 LipsyBaby / Dvpper Music에서 발매되었습니다.Fokus - Single
2022년 1월 28일
라벨LipsyBaby / Dvpper Music
언어English
BPM117
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Voodoo
Fokus Fokus
Fokus e ooooo ayyy
Fokus Fokus
Osadebamen sef no get men
Benin girl say dem wan buy benz Ye!
Even Daniel sef no gree near Why!
Mr Eazi say e no easy
LipsyBaby no get baby
Street is hard e be like konji
Ikechukwu never still chook Ahhhh!
Olosho say dem never show
How we go do we don dey confuse!
Fokus Fokus Fokus
Say na dem dey rush us Gege!
Fokus Fokus
All of the girls say dem want to choke us
Ahhhhh!
Fokus Fokus Fokus
Say na dem dey rush us
Fokus Opor o!
All of the girls say dem want to choke us
Gege!
Bank manager sef dey manage
I like you but I'm not insured for damage
This your baka be like dual carriage
She be savage but she no reach Tiwa savage
What you want? You know I'm a boss
I can give you shopping allowance
Make you dey tough
She say she be nurse, massaging my purse
If you shake your yansh, it's called a round of applause
Anyway!
Fokus Fokus Fokus
Say na dem dey rush us Gege!
Fokus Fokus
All of the girls say dem want to choke us
Gege!
Fokus Fokus Fokus
Say na dem dey rush us
Gege!
Fokus Opor o!
All of the girls say dem want to choke us
All of the girls say dem want to choke us
Oga jack himself no get pot
Even stylplus dem sef no dey plus
Shó ri comfort she no dey comport
It's not her fault she's from uniport
I swear I'm on a roll how many controls
Blowing up my line I can't even compose
Omo check your babe she might be one of those
If I no dey pick my woman say make I close na
Office Hours
Fokus Fokus Fokus
Say na dem dey rush us Gege!
Fokus Fokus
All of the girls say dem want to choke us Why!
Fokus Fokus Fokus
Say na dem dey rush us
Gege!
Fokus Opor o!
All of the girls say dem want to choke us
Fokus Fokus
Fokus Fokus Fokus
Oya! Fokus Eh!
All of the girls say dem want to choke us
Fokus Opor Fokus
Fokus Opor Opor
Fokus Fokus
All of the girls say dem want to choke us
Ahhhh!
Ijo Fokus oyè
Gbe fun
OF AFRICA
Written by: Gift Osikhe Alunomoh

Loading...