album cover
Ffg
10
Afro-Beat
Ffg은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2022년 8월 14일일에 Con:3 Records에서 발매되었습니다.Hms - Single
album cover
발매일2022년 8월 14일
라벨Con:3 Records
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

크레딧

작곡 및 작사
God’spower Ikechukwu Stanley
작사가 겸 작곡가

가사

IT's con three music and alongside PhemouZ bliv
Way now!
Yaa man
Your mama them know me well ell
Your sister them know me well
Have you been with the gals
My Eastern gals
I mean
Fine fine gals
Wey too like to dey shell
Everybody go they vex
Say na who be the saint
Na this
Fine fine gals
Wey too like to they shell ehhh
Have you been with the gals
My Eastern gals
I mean
Fine fine gals
Wey too like to dey shell
Everybody go they vex
Say na who be the saint
Na this
Fine fine gals
Wey too like to they shell ehhh
Everybody don scatter
Omo na who be the gal wey geh pattern
Is a fine black gal from Uganda
Wey Dey ride them men like okada
Dem men like okada
Everybody don scatter
Omo na who be the gal wey get pattern
Is a fine black gal from Uganda
Wey Dey ride them men like okada
Dem men like okada
Gimme that thing gal
I need ah puttin
At the corner you wanna make a man
Go zoom zoom
When she come around
She got a back like she shensea
I got another chick so hard
She ain't no virgin
Me Me know you my ex
So ma hand is on your booty baby via reflex
You know you can call me anytime you need sex
If I no pick your call abegi make you leave text
Biko mind your business (Everybody don shatta)
With the fine fine gals wey Dey for casa
Wey go wyne dah thing
She no go tire
Issa vibe I bring no deny am
I bring no deny am
Everybody don shatta
With the fine fine gals wey Dey for casa
Wey go wyne dah thing
She no go tire
Issa vibe I bring no deny am
I bring no deny m
Have you been with the gals
My Eastern gals
I mean
Fine fine gals
Wey too like to dey shell
Everybody go they vex
Say na who be the saint
Na this
Fine fine gals
Wey too like to they shell ehhh
Have you been with the gals
My Eastern gals
I mean
Fine fine gals
Wey too like to dey shell
Everybody go they vex
Say na who be the saint
Na this
Fine fine gals
Wey too like to they shell ehhh
Everybody don scatter
Omo na who be the gal wey geh pattern
Is a fine black gal from Uganda
Wey Dey ride them men like okada
Dem men like okada
Everybody don scatter
Omo na who be the gal wey get pattern
Is a fine black gal from Uganda
Wey Dey ride them men like okada
Dem men like okada
Oh oh
Your mama them know me well ell
Your sister them know me well
Your baby them know well well
Oh oh
Your bestie them know me well
Your baby them know me well el
Your sister them know me well well
Written by: God’spower Ikechukwu Stanley
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...