album cover
FEAR
album cover
FEAR은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 8월 26일일에 Ceazer City Records에서 발매되었습니다.FEAR - Single
2022년 8월 26일
라벨Ceazer City Records
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Ceazer baby oh (Ohhh)
Say baby I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
Say me I no go
Fall in love again
No go fall in love again
Say baby I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
Say me I no go
Fall in love again
No go fall in love again
Ohhhh
I no go fall in love
Make I find you come oh girl
Cause this breakfast long
E get things way Dey pain me
For my chest oh
Make I find you come for your place
No go do me that thing
Can't be the case
I want make you imagine the face
Cause E be you you you
Do me things way I want the do do do
No go give me loving
Come the count my paper
I want the try make I call you later
Oh-uuhhh-oh
(Yeah)
Give me that answer
(Nooo)
Tell me that you want me
(Yeah)
Say baby I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
Say me I no go
Fall in love again
No go fall in love again
Say baby I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
Say me I no go
Fall in love again
No go fall in love again
Oh-oh
Make I find you later
Give me that vibe
Make you wait tire
Baby no go do
Make I pay tire
Play me like fool
My heart tire
Nah you way the fumble (Make you fumble)
Oh girl make you humble (Make you humble)
The way (Way) you break my heart
The way (Way) you break my heart
My eye come Dey turn me (Come d turn me)
The way (Way) you play me (Oh-no)
(Way you play me)
The way (Way) you do me (Way you do me oh)
Way you lie me oh
Oh-oh
No-no-oh
No-no-oh
Yeah
Say baby I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
Say me I no go
Fall in love again
No go fall in love again
Say baby I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
I Dey fear
Say me I no go
Fall in love again
No go fall in love again
Oh-oh
Oh-oh
Make I fall in love oh
I no go fall in love oh
I no go fall in love oh
Love love
Vibezzzzzzz
Say baby make I fall oh-oh-oh
Written by: CHIGOZIE UZOCHUKWU NWACHUKWU

Loading...