album cover
Caution
album cover
Caution은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 30일일에 Livespot Entertainment에서 발매되었습니다.This Is Lovn - EP
Released2022년 9월 30일
라벨Livespot Entertainment
언어English
BPM96
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Verse
Egungun wey enter the church
na ihm anointing touch
Dog wey go lost
No go hear whistle of the hunter
You come my dormot
Wetin you dey find wey you lost
Kurukere waka for my front
You Dey show me things you dey flaunt
But you no want make i touch
You carry padlock under
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Verse
Ashewo wey get shame
No go fit to make pay
Bigi man wey no dey pray
That one no go fit to tey
Orobo wey dey drink green tea to keep fit
For midnight she dey feast chicken wings
Ozuo
Who you dey deceive ozuo
Oou why oo
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Written by: Charles Akinloye t/as Lovn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...