album cover
Rush
11,152,213
Music
Rush은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 16일일에 Mavin Records에서 발매되었습니다.Rush - Single
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:15 - 00:20
Rush은(는) 지난 주에 약 15 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:15
00:30
00:35
01:00
01:05
01:15
01:25
01:30
01:50
02:10
02:25
02:30
03:00
00:00
03:05

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[PreChorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want tell me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Verse 2]
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
[Verse 3]
Ajeh
Ajeh ajeh
Can never take my cake away
Ajeh
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
[PreChorus]
Me no get the time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want tell me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
There's no dulling
Written by: Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...