album cover
Work
33
Afro-Beat
Work은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 6월 23일일에 1497610 Records DK에서 발매되었습니다.New Wave - EP
album cover
발매일2022년 6월 23일
라벨1497610 Records DK
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

작곡 및 작사
Emmanuel Onyedikachukwu Odiatu
Emmanuel Onyedikachukwu Odiatu
작사가 겸 작곡가

가사

They say na man wey lazy naim they gather beat
Pikin wey no see moi moi chop go call am shit
And everyday for the thief one day for owner
But if owner too go loooseguard e go turn poor man
I want to ball I want to turn up
I want my money stacking piling up to the ceiling
Me I want to flex, I want to jaiye
I go like to buy a big motor for mummy and daddy
But first me I got to work oh
E b man wey work go chop oh
Me I got to work oh
E be man wey work go chop oh
Listen
Tomorrow carry belle but first you gat to fuck
Ogbeni leave plenty quote **** start to work
You wan be rich man you want this money for bulk
But you know grind you relax you go dey dey talk
Oluwa send me your light, you no try buy fuel
And tomorrow go bright but you no do well
You want all the profit wetin you dey sell
For all the actions you take omo time to tell
Cos when e bad na there you wan dey find the witch
They waste time finding many meanings to just one dream
Instead of action everyday na to dey dey wish
My guy no jonze nor be only you dey cook the beans
Cos if you check you go see say many men they vex they do their best tear Benz Everywhere dey burst
Take your short my padi nor dey para put
And you sef go fit fly like a parachute
They say na man wey lazy naim they gather beat
Pikin wey no see moi moi chop go call am shit
And everyday for the thief one day for owner
But if owner too go loooseguard e go turn poor man
I want to ball I want to turn up
I want my money stacking piling up to the ceiling
Me I want to flex, I want to jaiye
I go like to buy a big motor for mummy and daddy
But first me I got to work oh
E b man wey work go chop oh
Me I got to work oh
E be man wey work go chop oh
Written by: Emmanuel Onyedikachukwu Odiatu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...