album cover

No Surrender

6World2022
album cover
No Surrender은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 10일일에 iconic Records에서 발매되었습니다.Sweat and Tears the EP
발매일2022년 9월 10일
라벨iconic Records
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Hmm hmm
Say ICON DE
ICONICS
It's been a long time
Steady on mi grind no loose guard
Bad man no tire
Bad man giving them fire
I no dey waste time
Pray unto jah I no dey fake ahm
Seen many things
Many many things wey fit make man craze
I just dey do my things on a low
I just dey run my race for my zone
MALANGA no man check
Hmmm give them fire
ICON no surrender
Any man wey check go sugbalaja (FAIL)
Them go sugbalaja
Them go sugbalaja
Eskala no time
Them go sugbalaja
Them go sugbalaja
Them go sugbalaja
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go look your face
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go come your way

Remember what mama told me
Mama said I'll be a king
Mama said long life
You'll rule you'll fly you'll be a superstar
But the sinner men don dey vex
They connive to take my space
Only me fit run my race
No man fit take my place
Na money I dey fine
Steady on mi grind me no send any man
Grind everyday every night
Paid all my tithe and I pray everyday
Hmm
And I thank Jehovah
Na you give me power
Na you be defender
Hmm
Mo dupe jehovah
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go look your face
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go come your way
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go look your face
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go come your way
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go look your face
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go come your way
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go look your face
Inner the world wey we dey today
If you no get money nobody go come your way
BLESSED SINNER!
Written by: Christian Obande Stephen

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...