album cover

Hustle

5,771Pop2022
album cover
Hustle은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 5월 30일일에 casper에서 발매되었습니다.Hustle - Single
발매일2022년 5월 30일
라벨casper
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

On gad on jah so we work we tire
Where we go no far where we branch lo matter
We been facing days with no bread no butter
And been grinding hard so we beg no brother
Nor in heat nor in sun man feeling fire
Can’t sleep indoor so I’m better outside
Ma gee stay woke so you better work hard
Dem popo dey burst you never relax
Cause me Hustle hard
Me hustle hard
so God pull up on all my dreams
I see too far and that enough tell me Wetin e never see
Untop say I be ganja man walk with my Rasta man
I’m scared cause I am in my father land
Night as a commander but not safe to walk around
That’s why me I stay in my corner man
So laying in my corner man
Hid my face just dropping my sounds and vibes
all night I be working as a commander
No regret a step to become better man
Oh we been feeling paranoid
Dem sec(security) guilding dem be robbing all along
Crisis rises we pulling up on God
One fire dem we loose everything we working for
High on johny walker
My cup running over
Like we fly cause I’m high I’m racing shoulder
Hey stop tell me say you be scammer
How can you afford Prada
What shall i do so I better call on holy father
Cause me Hustle hard
Me hustle hard
so God pull up on all my dreams
I see too far and that enough tell me Wetin e never see
Untop say I be ganja man walk with my Rasta man
I’m scared cause I am in my father land
Night as a commander but not safe to walk around
That’s why me I stay in my corner man
Written by: Cas Per

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...