album cover
Billing
4,775
Afro-Beat
Billing은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 5월 17일일에 Independent에서 발매되었습니다.Street Anthem - EP
album cover
발매일2022년 5월 17일
라벨Independent
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

크레딧

가사

Make una leave me alone
Uh-uh, uh
E jen sh'aye mi oh, sh'aye mi oh
Oh-oh, oh
(Kill Dem All)
Yeah-yeah
Ah
As I don wake this early morning (early morning)
Ola mi tide, I no get Enimoney (I no get Enimoney)
She want the Gucci and the Prada (Prada)
As you see me so, I no get ladder (I no get ladder)
She dey see the beach, she no see the loss (she no see the loss)
This matter is so serious (is so serious)
Carry your cross, make I carry mine (make I carry mine)
Ma ma fimi tie koba mi oh, yeah (tie koba mi)
If no billing oh, if no billing oh (billing oh, billing oh)
I foh don go Yankee, I foh don buy house oh (I foh don buy house oh)
I foh don buy motor, billing oh (billing oh)
No dey bill me oh (no dey bill me oh)
Billing dey killy person, killy person (killy person)
No dey bill me oh
No dey bill me oh, ah
If no billing oh, if no billing oh (If no billing oh, if no billing oh)
I foh don go Yankee, I foh don buy house oh (I foh don go Yankee, I foh don buy house oh)
I foh don buy motor, billing oh (I foh don buy motor, billing oh)
No dey bill me oh (no dey bill me oh)
Billing dey killy person, killy person (billing dey killy person, killy person)
No dey bill me oh (no dey bill me oh)
No dey bill me oh, ah (no dey bill me oh)
Crying emoji no dey catch me again (no dey catch me again)
Shey na because I no share you my pain? (I no share you my pain)
If I tell you my pain, omo, you go pity gan
Na God dey run am for me (yeah)
Na God dey run am for me (ah-ah, ah)
Anu mo ri gba
If I run am for you (ah)
If I run am for you (ah-ah)
Anu lo ri gba
If no billing oh, if no billing oh (billing oh, billing oh)
I foh don go Yankee, I foh don buy house oh (I foh don buy house oh)
I foh don buy motor, billing oh (billing oh)
No dey bill me oh (no dey bill me oh)
Billing dey killy person, killy person (killy person)
No dey bill me oh
No dey bill me oh, ah
If no billing oh, if no billing oh (If no billing oh, if no billing oh)
I foh don go Yankee, I foh don buy house oh (I foh don go Yankee, I foh don buy house oh)
I foh don buy motor, billing oh (I foh don buy motor, billing oh)
No dey bill me oh (no dey bill me oh)
Billing dey killy person, killy person (billing dey killy person, killy person)
No dey bill me oh (no dey bill me oh)
No dey bill me oh, ah (no dey bill me oh)
(If no billing oh, if no billing oh)
(I foh don go Yankee, I foh don buy house oh)
(I foh don buy motor, billing oh)
(No dey bill me oh)
(Billing dey killy person, killy person)
(Aje on the Mix)
Written by: Adesanya ajebiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...