가사

(Kill Dem All) (Dada di da-da, dada da-di, dada) (Dada di da-da, dada da-di, dada) You see this life (this life) I just come here collect money (uh-uh) Kilo kan mi? Omo, this life, I wan chop life In my best ride In my next life Omo, gimme Rizla Make I get high I no get time I just wan high I no wan tell my pikin say "hustle no pay" I wan enjoy my life from Monday to Sunday oh Dada di da-da, dada da-di, dada Dada di da-da, dada da-di, dada I no wan tell my pikin say "hustle no pay" (I no wan tell my pikin say "hustle no pay") I wan enjoy my life from Monday to Sunday oh (I wan enjoy my life from Monday to Sunday oh) Dada di da-da, dada da-di, dada (dada di da-da, dada da-di, dada) Dada di da-da, dada da-di, dada (dada di da-da, dada da-di, dada) Emi agba baller Me, I too sabi Mio fe s'oro ju O le l'omo mi Omo ope, ma wo ile, ma rora Emi lon ke si yen, pe "kin rora" You see this life I wan chop life In my best ride In my next life Omo, gimme Rizla Make I get high I no get time I just wan high I no wan tell my pikin say "hustle no pay" (hustle no pay) I wan enjoy my life from Monday to Sunday oh (Monday to Sunday oh) Dada di da-da, dada da-di, dada Dada di da-da, dada da-di, dada I no wan tell my pikin say "hustle no pay" (I no wan tell my pikin say "hustle no pay") I wan enjoy my life from Monday to Sunday oh (I wan enjoy my life from Monday to Sunday oh) Dada di da-da, dada da-di, dada (dada di da-da, dada da-di, dada) Dada di da-da, dada da-di, dada (dada di da-da, dada da-di, dada) Dada di da-da, dada da-di, dada (dada di da-da, dada da-di, dada) Dada di da-da, dada da-di, dada (dada di da-da, dada da-di, dada) (Aje on the Mix) (Kill Dem All)
Writer(s): Adesanya Ajebiyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out