album cover
Soja
493,301
African
Soja은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 10월 6일일에 Blacko Management / EMPIRE에서 발매되었습니다.The Villain I Never Was
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:20 - 00:25
Soja은(는) 지난 주에 약 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:20
01:00
01:10
01:15
01:25
02:05
02:10
02:40
02:50
00:00
03:02

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feeling very weird
Something wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving
I won't believe you
No!
'Cause how far could I go (How far could I go)
[Verse 2]
Heya!
I'm too close I can feel it
Something is vibrating
Inside me I'm celebrating
But outside them dey kill me
My own-self dey kill me (My own body, my own body)
My own anxiety
My inferiority what what what
[Verse 3]
Ah! dem all dey kill me (Dem all dey kill me)
And I don't feel okay
My heart is beating so fast
So fast, so fast
[Verse 4]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
[Verse 5]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
[Verse 6]
'Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit
He no fit stand proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
[Verse 7]
It's hard to believe my genna
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one
This season is a very dark one o
[Verse 8]
My own anxiety
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me, dem all dey kill me
And I don't feel okay
My heart is beating so fast
So fast o, so fast, so fast
[Verse 9]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
[Verse 10]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
[Verse 11]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
[Verse 12]
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin o
Written by: Mohammed Ismail Sharrif
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...