album cover
Oje
2
World
Oje은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 10월 12일일에 Afrobeats Distro에서 발매되었습니다.Oje - Single
album cover
발매일2022년 10월 12일
라벨Afrobeats Distro
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

가사

We na na na na na na,
Gbemidebe gangan ni,
I just wan vibe today eeh eh,
Summer body loading, no be play eh,
Make i just dey with two kele eh eh,
Big ibadi make dem come my way,
No look uche face,
This one no be play ,
Shay you no dey see say na Big man space,
I've paid my dues and I've come to stay,
For your body omoge I craze,
Make nobody try to bother o,
When i step in looking like a viper o,
Me i dey on check, make you go loose guard o,
To ba lon be si mi, o tin lo ma wa ja o o ooo,
Oje loje,
Gbomo meji wole,
E gbe shayo wole,
Anyhow as e be, me go give alla dem gbedu for their body...
Oje loje,
Biza biza wole,
Gbemidebe wole,
No be today me don dey for this game,
Oya check am, I be badman,
Cause I be champion,
When I'm talking, no dey try respond,
Sipping on henny, poppin don perignon,
Money dey for bank and e dey for vault,
Gegeti gegeti, make i show una something,
Una never see,
Me I dey find more money only reason me I'm never sleeping,
Let me rock your body,
Let me rock your body,
Let me rock your body,
Let me rock e yo,
Give me something i need,
Give me something i need,
Girl we turn na na up,
Till the morning na,
Baby girl this your Matter o,
You wan start to dey, start to dey buga o,
For your case you no say me I manya o,
So omoge make you try to dey calm down, calm down, calm down,
Oya get down,
Oya getti ti, getiti, get down,
You go dirtiti dirtiti right now,
Hope you feeling the density right now,
Oje loje,
Gbomo meji wole,
E gbe shayo wole,
Anyhow as e be, me go give alla dem gbedu for their body,
Oje loje,
Biza biza wole,
Gbemidebe wole,
No be today me don dey for this game,
Oya check am, I be badman,
BAD!
Let me rock your body,
Let me rock your body,
Let me rock your body,
Let me rock e yo,
Give me something i need,
Give me something i need,
Girl we turn na na up,
Till the morning na,
Written By Mobolaji Ayomide Mobolanle
Written by: AYOMIDE MOBOLAJI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...