album cover
Generation Failed me
135
Afro-Beat
Generation Failed me은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 30일일에 Ash Nation Music에서 발매되었습니다.Generation Failed me - Single
album cover
발매일2022년 9월 30일
라벨Ash Nation Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM96

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Abdul A Idris
Abdul A Idris
작사가 겸 작곡가

가사

Generation Failed Me
Yeei oh nananannanana
Oh nannanananaa
Waise men
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeeiiieee
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeiee
I no be perfect don't get me wrong
I just dey speak out to fill the wrong
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeeiii
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Generation fail me eeei
Dem fail me eei
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Written by: Abdul A Idris
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...