album cover
Abule
921
Afro-Beat
Abule은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 20일일에 Raquel Hage Entertainment에서 발매되었습니다.Monroe 2 Naija - EP
album cover
발매일2023년 8월 20일
라벨Raquel Hage Entertainment
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

크레딧

작곡 및 작사
Raquel Hage
Raquel Hage
작사가 겸 작곡가

가사

What a girl can give eee
Yeah yeah Ahhn ahhn ahhh ahhn
Ehh aye
So many times me sef cry
So many times I fell but I stood up Ten times
Ehhhe aye
My mama pray to the sky
She say my daughter somewhere please protect and guide
Now they know me for Abule
Somewhere in Ikeja dem dey play my music yeah
Na papa God wey dey use me
No bad man fit come to stop my shine
So many people gave up on me
Gave up on me, dem no know say my light just start to shine ahhan
They gave up on me, gave up on me
Dem no know say my light just start to shine
Ahhan
Every-time I'm finessing balling, Every-time I'm finessing balling
They can no longer ignore me
Blessings on blessings calling
I'm Finessing Balling, Every-time I'm finessing balling
They can no longer ignore me
Blessings on blessings calling
Now they know me for Abule
Somewhere in Ikeja dem dey play my music yeah
Na papa God wey dey use me
No bad man fit come to stop my shine
Now they know me for Abule
Somewhere in Ikeja dem dey play my music yeah
Na papa God wey dey use me
No bad man fit come to stop my shine
So many people gave up on me
Gave up on me, dem no know say my light just start to shine ahhan
They gave up on me, gave up on me
Dem no know say my light just start to shine
Ahhan
Every-time I'm finessing balling, Every-time I'm finessing balling
They can no longer ignore me
Blessings on blessings falling
Every-time I'm Finessing Balling, Every-time I'm finessing balling
They can no longer ignore me
Blessings on blessings Falling
Finessing balling
Finessing balling
Finessing balling
Written by: Raquel Milad Hage
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...