album cover
Moti
album cover
Moti은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 10월 16일일에 ump.DIGITAL Media에서 발매되었습니다.Moti - Single
2022년 10월 16일
라벨ump.DIGITAL Media
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

La la le Friday ehh eh
Ah Jon jaiye eh
Emi ati padi mi
La la le Friday eh eh
Worki worki no pay
Asha ma jaiye
Nah poverty make man Dey para
Things wey you do me no matter
Amaka shake your big Baka
Baka
Things wey you do me no matter amaka shake your big baka
Things wey you do me no matter
Things wey you do me no matter
Mofe Moti o Moti o Moti o Moti o Moti o Moti o
Ah ko fe Moti ooooo
Moti oooo ooo x2
Verse 2
Gradually
The shayo Dey enter body
Make forget my worries
Wetin Dey my mind nah the money
Hustle o
The hustle Dey enter body
How I go make this money
So I grind from the night to the morning
Nah poverty make man Dey para
Things wey you do me no matter
Amaka shake your big Baka
Baka
Things wey you do me no matter amaka shake your big baka
Things wey you do me no matter
Things wey you do me no matter
Mo ti
Ahhhh ahh
Omo Moti mo ti ahhh
Omo Moti mo ti ahhh
Nah poverty make man Dey para
Amaka shake your big Baka
Odanooo o
Written by: SADIQ Abubakar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...